Vote

in Freewriters8 hours ago


To me, the most stupid response about not having a PVC is telling me that your vote won't count.

How e wan take count wen you no vote ? No be wetin Dem dey see wey Dem dey count ?

Calm down, I know you are coming for me.

Now just imagine all of us wey still d try to vote, even as our kon3 politics no too pure, but we still dey vote hoping that one day e go work, if all of us bin d like you, who for go d vote for you ?

If you are not a voter, then you have no right to complain about bad government because , becaus na you follow allow them use the few votes that they can buy and manipulate the ones that the real voters voted.

There is a level that we can all vote and the margin is so clear that if you rick, it will be very visible that you have ricked and you can manipulate it even at the tribunal.