Hi hi, glad to be here, sorry I flow more in English than pidgin hope you all will endure with me till I get professorship for pidgin abeg.πππππ
Well my name na Glory Edoho from Akwaibom state, Eket Local Government Area precisely. I am the first child and daughter in the family of four.
Eeehhhmmm dey things were I like pass na to sing, in shot song na my second nameππ.
Again I no like person were carry lie sew like cloth, if I discover say na lie dem take born you, I don waka my own jejely leave you oo, before I offend papa God.
Well many things plenty for me to talk about me like this, but I gat to stop here for today.
But least I forget I got to know about this community from my friend @evegrace when I went to her blog to see what was popping there, and my joy new no bound to see that 9ja people don land the Hive platform, my happiness full.
Well as time goes on, you go sabi me and I go sabi you too, but for the mean time ntim ba(Stay safe).
Obong idiong mofo(God bless una wella).
Byeeee.
Good morning all
Much loveπππ
Happy Sunday.
I remain
glotokens
Your 9ja Nightingaleππππ
Welcome to the community Glory, you be correct girl. If you get chance, we dey also meet for discord channel. See the link here.
https://discord.gg/3kxMsaJ
Alright no wahala, I go try join
Confirm
Welcome in to Hive Glory and have a great time.
Thanks so much
I see you wella fine fine gal.πππ Abeg remember me for your kingdom.
Hahahah OK.o
welcome to the hive blockchain. Do join us at hive-naija. We are building an amazing Nigeria community and we will love to have you.
I am already on the HiveNaija community.
Hope you will see more of me.
Stay safe