NEW TO HIVE NAIJA: PROUDLY NIGERIAN

in Speak Peace4 years ago

image.png

Heloo hivers good evening ohh, how una de na? me as i de like this eh na now now i just de join una ohh my friends don yan me about the community and i come the very eager to join una yan for here oh, i hope say i de welcome?

image.png

i be obadiah effiong edem the no one son of akwa-ibom state, am from a family of five, i be still a student oh for university of uyo, and i de sturdy electrical engineering.

apart from that, me i love sport oh and also i like to travel well well, photography too ah no even go there you no reach me for that side i can snap picture for africa.

image.png

me i like chop chop too oh, of cus who no like to chop? but the good of it is that i no de select food chop at all.

but as at now i de work oh due to the lockdown i de do graphics designing, i love my work very well.

image.png

abeg make i end am here if you want to know me more you let me know, thanks for your your listening.

image.png

Sort:  

chairman you're welcome. hope say you go join us for discord. e be like say we get plenty akwa ibom people for here. una welcome. Hope say you don join us for discord. we dey try build our community for there to welcome our people. we still dey plan plenty waka for our community we go benefit everybody in the long-run. so I hope say you go participate.

https://discord.gg/QzXEHt

yes ooo i go waka now now go join una for the discord channel