It's like leaving kdb unmarked
Imagine
Are they really leaving him unmarked?
Who wan man mark small boy wey jus blow?
Them dey underrate ni
And even if you mark him
Who say e no fit dribble you comot
If you miss the ball, don't miss the leg
People dey them go mark no matter the dribbles
This boy jus dey shatter things go
Palmer wan hit G/A in all comps
Chilly is available
Gallagher
He will burn
You mean to tell me that if Pochettino had tweaked this te earlier, we would've been in top
Next season we ball
Conor Gallagher is the only player with
In a single PL season in the last years.