Guy, na waaa for you oooo. You dey find who you go give work abi???
When you finish, make you tell us wetin the equation stand for?
Till then, I don waka
Posted using Partiko Android
Guy, na waaa for you oooo. You dey find who you go give work abi???
When you finish, make you tell us wetin the equation stand for?
Till then, I don waka
Posted using Partiko Android
Hahaha Na question I asked O!
Me no give anybody work.
But guy, common question wey secondary school pikin fit answer, you no fit . You come dey take style style dodge question.
You be Buhari brother?? Lol