Na so cake carry leg dey waka follow me!

in #cake6 years ago (edited)

I supoz Don tell una about this cake ooo. Na my sister @sunny4glow wife naim connect am for me.

Baby Michelle Enyo clocks one.

Na so I rush enta market on two Friday wey pass so, buy things, do the cake and deliver am on Saturday (14th July) for morning.
As I just dey come house naim one woman come book her own wey I deliver on Sunday (15th July)

No be God?

Make una follow me wish this correct pikin wet carry favour, happy birthday

Make una talk put, upvote and resteem. Carry waka follow @trendyevents

It's trendy cakes

Una do well as una dey enta for my blog

Sort:  

@Trendyevents, thank you for using the naijapidgin tag.

We encourage and support minnows.

Join us on discord: https://discord.gg/5SR8CH4 for more fun and to submit your posts for curation.

You like what we are doing and would like to support us? Join our trail here: https://steemauto.com/dash.php?i=15&id=1&user=naijapidgin

Congratulations @trendyevents! You have completed the following achievement on Steemit and have been rewarded with new badge(s) :

Award for the number of upvotes

Click on the badge to view your Board of Honor.
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word STOP

To support your work, I also upvoted your post!

Do you like SteemitBoard's project? Then Vote for its witness and get one more award!