That's really serious 😢
'my answer'
1.) I'm sure my heart will break 💔 into too many pieces. My body go don dey run temperature🤒🤕 at the same time.
2.) I go dey try console myself, make i 4 no faint, but I go don dey purge🤢 na for inside toilet i go dey try confam if na truly say na wrong account.
3.) Next thing na to announce📢📢 for genesisproject say make dem come help oo. As I believe there are so many people that will be able to help in recovering such amount of steem.I go still tell all the people wey I know say make dem help me find solution.
4.) I will surf the net 👨🏽💻 to see how I might be able to recover all of this, and i go dey constantly check the guy's blog for any activity, till i recover the steem na d guy blog be my first blog oo.
5.) Finally finally na to message @good-karma @ned or @dan make dem come help my life oo