SMARTCASH 101: Pidgin

in #cryptocurrecncy6 years ago (edited)

images.jpg

My people una welcome, today I go dey yarn about something wey everybody just dey talk about.
This one no be wuruwuru or magomago na correct connect.
Smartcash as dem oyibo dey call am, na money wey dey digital and na people wey dey use am na em fit yarn as things go dey happen for the community.
Smartcash na money wey government no fit control or regulate am, this one now be say inflation no fit worry this digital money.
Smartcash na money wey dey built ontop ogbonga technology wey dem dey call "Blockchain". This blockchain dey make sure say nothing like wuruwuru and say everything dey decentralized which mean say nobody get am or dey control am. This technology dey totally dependent on consensus.
Smartcash get plenty things wey make am better pass the normal money wey we know and na them dey so;

SmartHive
For smarthive wey be part of the ogbonga things wey dey part of smartcash, the community dey try make e be say na people wey dey use Smartcash na em go dey yarn as things go dey happen for the community wey include the governance policies, usage and development.

Smartreward
This one na wetin the community dey use make the money value no go fall so people go fit use am do them business without losing and fit hold am for long without say them dey fear say e go fall for value.

InstantPay
As e say everything wey we dey do this days, we want me e be sharp sharp, na this one make smartcash get instantPay wey dey make sending of money quick and easy.
InstantPay dey make sure say holdup no go dey as you dey send Smartcash to your people.

Smartcash don do am finish for us, na our turn to help ourselves by joining the community and to begin use Smartcash.

Sort:  

Well done @aboiblessing. Try and join some Nigerian Steemit groups so your message reaches your audience.

Hi welcome, sorry but I don't undestand all the text, maybe you might put your original language together with these texts, in order that more people could deal, alone it is a suggestion, regards

It was written in nigerian dialect for local nigerians to understand. :-)

Thanks for taking out time to read my post. Your suggestion have been noted

This post has received a 0.12 % upvote from @drotto thanks to: @cyb3rmixao.

You try well well. No mind dem wey non fit read say na pidgin

Thank you bros for checking out my blog ja're

Σ$$$ Tipped @aboiblessing Σ20 SMART! Comment @smartbot help to claim. Currently the price of SmartCash in the market is $0.206 USD per SMART. Current value of the tip is $4.12 USD. To find out more about SmartCash, please visit https://smartcash.cc.

ABASINKANGA RESTEEM SERVICE

  • This SMARTCASH post was hand-picked and resteemed to 6100 followers inline with my promote SMARTCASH on steemit initiative
  • For anyone to use my resteem service, send 0.1 SBD to @abasinkanga + post link as memo
  • Pay for a resteem with Smartcash: DM @abasinkanga on discord OR tip @abasinkanga 1 SMART + paste link in comment
    Tip with SMARTCASH or UPVOTE this comment if you appreciate this service.

Σ$$$ Tipped @aboiblessing Σ30 SMART! Comment @smartbot help to claim. Currently the price of SmartCash in the market is $0.169 USD per SMART. Current value of the tip is $5.07 USD. To find out more about SmartCash, please visit https://smartcash.cc.