Connection is very important infact, if you no get connect or get personal person Wey know person in this country na O.Y.O you dey.
I have benefited countless times from connection like when I still dy school in my final year when one of my lecturer decided to fail me in one of my course from 200l the course Wey I know fail o just to keep me from graduating that year but unto say my church member na our HOD, I still con get my original 200L result for my phone, na how I scale through his trap abi na when dem close portal for registration Wey I never finish registration because say I know person dem open am overnight for me to complete am.
In this life, to grow in all areas you gat know person ooo, for hive here sef if you no know person you got lost
To know person no dey enough, if the person no ready to help na same level you dey with someone Wey no get connect
So, know person wey dey ready to help 🙂