Sort:  

That piggy this year e never make better sense because of this old note and new note wahala wey dey Nigeria. How you dey do your own?

But suntin sha de dia. Ogbeni do giveaway jhoor

Hahahahah hahahahah hahahahah make I think am first, give away na sure banka

Make ona make way ooo.. Bazooka de come better ororo wey de make body de shine. I loyal.

Haa! 🤣🤣🤣👍
U want to know how much? Lol

My eye de red. How much you sef don save?

Alaye spender 😂

Na me be that... How far. Shey you sef de save.

Over saving sef dey worry me.

All thanks to my savings, na wetin dey raise me be that ever since I was robbed.

Oya send me money to buy ofio

You na boss na. Make I dey pour water inside a big ocean 😂

Naso stinginess de occur.

😂😂😂