You see this yogurt wey you just mention na problem to my throat, e fit make person make e no save because e dey sweet well well. But make we try save.
You are viewing a single comment's thread from:
You see this yogurt wey you just mention na problem to my throat, e fit make person make e no save because e dey sweet well well. But make we try save.
Me like Hollandia yogurt wella. You see that one na better spiced problem solver.
Na peak now be my brand, I no dey carry am joke like this
Make una shà try learn to de share make e no go choke una.
Na dem 😂 as yoghurt dey sweet true true but to dey see plenty money chilling for person account dey sweet pass