Sort:  

hahaha @belemo, dem go wipe you kondo :((

We go run am like that

Well, like say you get body wey dey kakaraka.

Come carry her yaself and chop cain. Bad man wan make I die for him. I don wise. 😁😁

Lol like how many strokes?

I'm from the west bro. Let's explore together to know the count...😁😁