Sort: Β 

Hahahahaha for one badge? $20 dollars na 11k+ ooo

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

It's worth it nau. You don't know the things we can do for status, glory, fulfilment, and respect, and yes, badge πŸ˜‚πŸ˜‚

Er...I don't think...I'm sure you can my dear..

Hehehehe, no dey whine me this morning Biko πŸ˜πŸ˜‚

Lol, if na whine you no for sabi..nd na afternoon I dey how

Jesus, we are already in the afternoon??? When did I wake up sef πŸ˜‚πŸ€­