Sort:  

Haha now you know but he can be very tricky with his jokes, sometimes I can't help but hate him after reading his jokes 😑

Ewo.
E be like una get matter to settle 🤔

Lol we nor dey plan to settle 😂

Ahhhhh
The story continues😂😂

Nawa ooooo
This @nelson-george guy Sabi all of Una so😂

E fit no know oo

😂😂😂😂
Okay na silent admirers Una b so

For this 21st century 😂

Hahaha
Guy be calming down.
I just get to know people here.
Life goes on.
Please do and use threespeak lemme see your face too😁

😂😂😂😂😂😂

I go dy show my wall dy talk for background if I dy use threespeak

Wetin be that😂😂😂😂
No try am ooo

My shadow go dy show sha😂😂

Ahhhhh
I didn't tell you.
If you don't show your face it won't upload oo

Hei... Like seriously
Nawa ooo😂