You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #62 - "SPENDER/SAVER"

in Speak Peace2 years ago

I be won talk this one for English before but @balikis95 don do, now English no gree enter mouth again....

Still on this savings matter, Now now I just withdraw HBD when I dey save since last month because e get matter wen burst for school wen go chop like 10k for my hand.

How wish I no get savings how e for do me like this, na so I for dey find 10k wen nobody for gree give me....

So with this few points of mine, hope say I don successfully confuse as I dey try convince una say e dey good to dey save.

Before I go, e get one of my padi wen I won invite like this....

Oya @barryjennifer show face for here, make we cash small cruise.

Sort:  

The fact say na pidgin you dey use explain dey do me tinini for belle 😹

E good well well to dey save sha..thank you say you invite me for here, I believe say we go catch cruise indeed😹

Hmm... can you see the wonders of saving? If you had been withdrawing all your HBD without seeing reasons to save it just in case something might show up, you may not see such money today.

You're definitely right on this

That's the importance of saving. Had it been you were just withdrawing as you are earning, what would you have fall back on? As no one is even ready to borrow as this country matter be now

Ahswear, I for dey cry like this

A whole Odogwu 😂 😂 😂