Sort: Β 

πŸ˜‚πŸ˜‚how man go do...even sleep no fit stop us from making money

πŸ˜‚ It's alright, i understand that part wella πŸ˜‰

You do??

Lol you're way too smart, e no get wetin you no sabi

πŸ˜‚ You dey whine me ni πŸ˜‘ just lemme alone o

I no dey whine you my dear,you no be something wey they fit easily whine..😏

πŸ˜‚ Oh my goodness! You don off me o

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ sorry I didn't mean to

.make I on you back