You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Lol this one you focus on 3speak alone, e be like say the thing don show you shege o 😂😂
The shege my eyes don see too much, at one point I gave up sef 😂😂 but was always jealous when I see others posting 😂
Lol thank God say you see others own jealous o
At least, e go make you learn am by force... I dey wait to see your video 😁