Sort: Β 

Let's just say it'll get tougher to win nowπŸ˜‚

Oh great! Now I feel good

untitled.gif

That doesn't mean it's impossible

U know they said, them oh not me, that two big heads wey ....
Ouch...U don knock down my phone niii πŸ˜‚πŸ˜‚

Shuooo wahala nor dey really finish

Me wey dey my own dey here, you say I knock down your phone ni

Put me for ground o abeg πŸ˜‚

You no been wan make I finish my sentence noπŸ˜‚