See this full blooded naija woman from head to toeππππ
How you take dey write this pidgin like this π€
Well, I understand today's pidgin
I don get sense now oo π
No matter the bill, I dey save tiny cent incase of emergency...me too didn't not see pocket money then oo π
Omo see better pikin fine chinchinee pepperoni. Your head de dia jhoor. You no get problem ooo . omoge wey get sense. Solomon descendant. You don do well
We even plenty wey no see pocket money but really it wasn't easy at all o, shuffling study and hustle together.
Ajeh all legit hustlers gat make am by God grace because it wasn't easy one bit plus make you still come get responsibility join, the self-starving no be for here but it was worth it in the end.
Biko savings is highly important o, let who that has ear hear