Sort: Β 

Ohhhhh next week I want more lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ I will be bring a lot to the table...
Thanks babe 😘

Wait who you dey blow kiss, nor allow dem rope you oo
My hand nor dey oo, Just a friendly advice πŸ€—πŸ€—

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£ na my ex I dey blow kiss for, nkem lolz πŸ˜‚πŸ€£

Make she nor see this hand writing oo, if not
Hmm
If not, don't say i didn't advice oo

Lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£@nkemakonam89 come and see oh lol 🀣🀣 who break for her lol 🀣🀣

You even get mind invite me in your trouble

Better take time....cos I may call 199 for you πŸ˜΅β€πŸ’«

Look at this one lol 🀣🀣🀣🀣 what can you do than to look for trouble lol 🀣🀣🀣, see na 199 or 119 lolz πŸ˜‚πŸ€£πŸ€£

I have seen it
That guy is in trouble πŸ˜΅β€πŸ’«

Lemme run before blood wee stain me oo πŸƒπŸƒ

Don run.

Stay πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Wooooottttt πŸ‘οΈπŸ‘οΈπŸ‘οΈ
Take time

Ahhhh see you lol 🀣🀣🀣 who you epp???

Abeg chill