You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria

in Speak Peace β€’ 2 years ago (edited)

E no fit enter church,e sure me die. Even social distancing,we spoil am for church.

I believe this very one but hmmm e get as e go be this pipu fit bring am come ohh. Many churches for start online preching steady πŸ™†πŸ€£πŸ€£.

E b like d love of your life dey village ehn?

Wait make I laugh smallπŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ€£πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚πŸ€£πŸ˜‚ my brother leave am ohh me I de first fight for my life u de talk oh LomlπŸ™†πŸ™„πŸ€£ omor my own Loml them never born am ohh.πŸ˜‚πŸƒ

But u be man na,y u dey fear ordinary vaccine?

Ehh I gree I be man but leave am for me na your fear?🀣🀣🀣.

untitled.gif

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ€£

Sort: Β 

Lol, omo I don dey miss messages, tags too much hehehe. I like the turnout of this week's event.

Ehh I gree I be man but leave am for me na your fear?

I don comot hand ooo

Bro please let's do this next weekπŸ™.

untitled.gif