Sort: Β 

Ahhhh you wan leave me for street Efe πŸ˜‚ I nor gree o

I don comot o🀣🀣🀣🀣

untitled.gif

Comot go where?

untitled.gif

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Ewweeeeeeeeeeeeeee 😱😱, @merit.ahama seems like I'm not needed here, you will be taken care of πŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈπŸƒβ€β™€οΈ.

πŸ˜‚πŸ˜‚
Nothing like that
We go fight am finish πŸ€ͺ🀣

Oh really! Let's get it done then 😠.

See my sister 😏, who don talk of fight now? Come, pick on someone of your size 🀣🀣.

Oya you come na
You are my size πŸ₯²

I'm already here, hehehe.

πŸ˜‚

Commot go where? πŸ™„πŸ™„

Hahaha, abeg wetin be the name of the street, I dey come, you sha not be alone 😁😁.

You wan lost be that
The street nor get name πŸ₯²

Hahaha, no problem, thank God for GPS, on your location 😎.

You've already been casted my dear...wait! Which kind oyibo I speak just now? πŸ€ͺ.