I no go lie u, some 9ja banks fit fall person hand ni. U go even begin think if na still ur money u wan collect, abi na the bank wan dash u money. The thing don tire person.
Baba nothing do u jare
I no go lie u, some 9ja banks fit fall person hand ni. U go even begin think if na still ur money u wan collect, abi na the bank wan dash u money. The thing don tire person.
Baba nothing do u jare
Bro you valid jare...their matter don Taya person,na those old system of verification them still dey use...make dem try upgrade so that weytin dem go dey ask from customers go reduce..some of the things wey dem dey ask no really dey needed nah... Make Dem upgrade I beg. Thanks for dropping by,I really appreciate.