You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #10 - Time Management

in Speak Peace β€’ 2 years ago

Na this same managing we dey manage Bubari for 7years now , yet we still dey where we dey. πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.
Anyways who cook food first ? I dey hungry

Sort: Β 

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ my belle ooo, watin you de talk lai dis

Like this make we kuku ma catch cruise laugh abeg , we no dey manage time for Naija again. Na time dey manage us

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Abeg oooo... πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Eweeee πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Na manage we dey manage Nigeria self abi na Nigeria dey manage us.

Abeg, incase you get Akpu and Egusi with Chi Active. Kindly tag me make I manage that one.

Β 2 years agoΒ (edited)Β 

This one you guys don change topic from time managemebt to food like this..πŸ˜‚

We cannot come and kill ourselves biko.

Food is importanter.

Abi you no dey eat?

πŸ€”πŸ€”πŸ€”

Me?? I am already contemplating on adding eating to one of my hobbies in my CV 😁

untitled.gif

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

My brother for this hard time you dey get this kind expensive taste ?πŸ˜‚πŸ˜‚ You should be investigated my brother

I am only asking now.

Probably things fit zeh for that place. πŸ™„πŸ™„πŸ™„

My brother na your side i want pack come self. This side dry pass buhari πŸ˜‚πŸ˜‚

Oya make we gather dey now.

Yes... πŸ˜‚ Proper investigation... He fit be yahoo boy...

Cooking is my second name, just send like 50 hbd let me send you some tasty delicate delicacyπŸ˜‹ With chilled origin to step or downπŸ˜…
untitled.gif

Wahala . If that 50hbd dey , i for no dey here self. Na chicken republic i for dey like this πŸ˜‚πŸ˜‚

Lol... No be small chicken republic. No Dy whyne us shaa. You na boss

Guy... Why? πŸ₯Ί

Just trying to help A brother

Omo...that food is important oh...

Just imagine that there was 48hrs in the day and you dey do fasting... Pastor come talk sey nah from sun up to sunset, no food no water...πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚.

Omo... Thank God sey na 24hrs oh.

Baba self no dey stress myself for that one. Shey pastor dey follow me go my house ni ?πŸ˜πŸ˜‚πŸ˜‚
The lord works in mysterious ways my brother and i cannot do morethan myself.