You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #27 - "Communities On Hive"View the full contextView the direct parentwolfofnostreet (71)in Speak Peace • 2 years ago My own don dey do like pest now sef. This morning she don chop person leather shoe
Omo, see wahala oh, owner go buy the shoe back na
Na so so beg I dey beg
You never even start 😆
Yoy go go buy the shoe give the owner be that na.
Make them just manage sorry first
Hahahahahaha....you don finish the talk
Ahhhh wetin happen why?
Na shoe she dey chop now?
Lol