You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive open mic week 183_cover of I've got my mind made up by jpat

in Hive Open Mic β€’ 2 years ago

Shey u see say I just dey follow you everywhere you go. Wetin dat one tell you soπŸ™„πŸ™„πŸ˜
Omo see voice na, e sweet like honey wey I leak yesterday, hehe. Nice music anty

Sort: Β 

Thank you dear
If I see you I just de happy ,
Nice to have you my pesinπŸ₯°

πŸ‘πŸ‘