I found Love!!!
That eyes ooooooo
Ahhhhhhhh!!!!!
"Yes I'll follow your lead"
"Your heart!"
Omo!!!
Mad ooo!!!
Wetin I dey watch bayi!!!
Wetin dey sup?
Make una dey inform us wella na... all these small small tips here and there... 😅 e no good ooo
Put us in the know 😅😅😅
This is more than an entry!
This is beautiful and the connection is strong; stronger than eating four wraps of fufu and egusi soup in the midnight 🤧🤦♂️
@g-tunes thank you for this awesome collaboration with my brother @obaro
I believe we will see more collabo from you two 🙌
Las las,
I dey hail ooo
Make una come show me way
I don ready sponsor Hive wedding my guy..
This daddy is so funny oo,😂😂😂😂😂😂
See me rolling on the bed, like for real,😂🤲