You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive Open Mic 144 - "A Perfect Harmony" Cover (ENG/ESP)View the full contextView the direct parentmerit.ahama (75)in Hive Open Mic β’ last year Masterpiece ke, wetin reach so? Shey you dey whine me ni π Food nor dey o But goodies when you dey come π
I'm not whining you please, I'm damn serious. You see as you make me speak good English so? Na so the thing reach.
I nor understand oo, you mean when I come ona go prepare goodies abi?
Lemme reserve my comment here, this girl want to turn the table π₯΄
I nor understand oo, please come and unreserve that comment abeg. I'm not understanding π