Sort:  

Person wey wan travel the world in one day? How possible if no be broom 🧹

😂 wings go dey

Wings 🪽. That one go better ooo. Me and you go join.

Aswear... If e reach time to come back I go chop the wings off

😂. Make you just fall inside Red Sea like that.

😂😂 you're not nice.... I no go comot there at all now. How I wan reach red sea if I no comot

Na me go do you. As you don tell me so, we reach Red Sea like this I go chop your wings off.