Sort:  

Wahala for who no get lover. Abi make I love you ni?

If you will love me with all your heart and resources

Why my resources? My heart no do you? You know how much dem Dey sell heart now?

I'm not doing transplant now

Wetin you come need my heart for? You no Dey breathe well? Na lungs you need? Or na kidney

I trust you, no dulling area, that resources must be included 🤣

😂 abi now.... We should love ourselves with our resources is important not like @mathewdaddywah that doesn't want to spare just 1900HBD

This one na resources love oooo

Based on request

Shift😂😂

Find love abeg . It's so sweet 😂

Love don turn lost but found, careless owner….