Sort:  

Abeg make dem no vex o. The light go soon reach other places. 😃😃😃😉😉

E fit no reach you 😄

Nor worry, I go relate with am because I nor know where all these people see steady light. 😂

Na people wey God do am for oo 😄

Nor be lie.