You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam’s Hangout #81 -”NEPA”View the full contextView the direct parentdaverick (67)in Hive Naija • 24 days ago Dem no tell me this one oo... Na so e dey happen? @merit.ahama
Na you know send ham to my account asap
Make I see her receipt fess
Send the money to me then you will seenit
No be so these things dey work na boss. Proof fess
You don dey proof stubborn okk