You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #76- “ FUN FACTS”View the full contextView the direct parentdaverick (70)in Hive Naija • 8 months ago Thank God no be only me dey see am. Na why I wan follow her.
Na follow follow you be.
Why you no allow me follow you even once 😁
Make I chop rice, no wahala 😄.
Na who know road you go follow na.
Lol,you be man na. You suppose no road pass me
Lol. Na women dey sabi road to owambe pass oo
Dey play 😁
Carry me go, I go dey play for there 😅
Lolsss, lemme ooo
Abi o
Yes oo. Follow who know road dem talk. She sabi plenty roads...
😂