You are viewing a single comment's thread from:RE: Samās Hangout #83 -āTAKE A TOURāView the full contextView the direct parentdaverick (67)in Hive Naija ⢠2 days ago (edited)Ahh how you take reach here first for goodness sake. Chaii...when I go chop this fess š„²
Soon, keep trying lol
Motivational speaker
Chaii...
Na 3G wey my network enter cause this.
My brother it is well, if you see as I take clear everything I wan do on time dey monitor notification but small call wey I receive like this, dey don turn am to something else.
We go again next week
Chaiieed š„²
Take my heart my sister. When there is life there is hope. Don't give up on your dreams. Make I motivate you small š
We go again oo. Na me and @sam.hangout go type and send am together laidis.
š¤£š¤£š¤£ there is no giving up on this
At all. I'm here to give moral support šš
And your moral support is really needed š¤£
Be rest assured you will get all of it š
š¤š¤