You are viewing a single comment's thread from:

RE: Sam's Hangout #74- “PHYSICAL HANGOUT IN VIEW”

in Hive Naija2 months ago

Okay, it's another weekend...

This hangout be like na to dey park my loads now begin dey trek to Lagos as early as possible. Lagos people dey hijack dis 🥱

Sort:  

😂😂😂
Nor be small o. E be like I go join you sef. 🙂‍↔️

untitled.gif

😂😂😂

I don dey move @hopestylist. Meet me for dat junction ahead wey you dey see 😅😅

Okay, sir. 🏃‍♀️‍➡️🏃‍♀️‍➡️🏃‍♀️‍➡️

Carry plenty water 🙂

Very important. 🫡

No accomodation o 😂 with this your load and luggages

E no plenty. I fit manage under bridge sha 😅

You want to embarrass us 😜

No na, nobody go know sef 😁

Loud it babe..we are filled up
Lol

Lol yes ooo... We're filled to the peak

I go follow join body 🤣

Oya naw. 😂

✌️✌️✌️

🤣🤣🤣🤣😉😉

Yes o, mama. 😂

Dey hijack am no be small 🤣🤣🤣

Ah tell you 😅.
Dem mean am for this hangout.

I go lie for you 😔
E come be like say na 50 times, one person dey vote 🤣

At all 🙂
Seriously, be like we need investigate that thing 😅😅

Correct scrutiny 😜

Abi na.
Oya make we write case... Na to carry the matter reach @sam.hangout office oo 😁

E go better, protest in a bit 🤣

🤣🤣🤣🤣🤣

😅😅
Are you with the hijackers or with us ma? 😁

I.no go answer that question oo🏃🏃🏃🏃🏃🤣

Okay oo. Make I try reach Lagos fess sha 😁😅