Sort:  

And that thing dey pain, make you don wash finish and had to rewash because of one nonsense rope

Honestly. I pack the clothes look them fess before I go round two. Worst case scenario, few whites were among.

😂😂😂 Na to dey hiss till I finish washing that cloth o

Ah tell you 😂
I no green tie the rope back, I go use another 😄

If you tie am sef, fear of make e no go cut again go dey your mind.
You go do pass vigilante till the clothes dry 🤣🤣

Seriously. That one na to leave the clothes for ground oo
Chaii abeg oo 😂😅

🤣🤣🤣

🤣🤣🤣🤣 so the football? How’d it go?

Went well for me. It nearly went bad 😅

😅😅 sounds good that it didn’t drift too ba

Seriously. Would have been annoying 😄