Sort:  

Eiii...
Boss, you sef fit run one,.make u invite us over naw 😀

I see say na you ans Vanilla dey run this collabo. But you people will be put to shame.😀

It's not possible, we cannot be put to shame.
Do the needful 😋

Shame go wear una agbada laidis.

Play wella

Catch me kee 😂😂

They haven't beat you before ooh 😂😂

So you still come here.😄😄