You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #72- GENUINE CONNECTION ON HIVEView the full contextView the direct parentempressjay (68)in Hive Naija • 9 months ago Owambe! I'm currently at the salon now doing my hair,after I'm done, I'll find one location go dance wetin them no send me.
Awww make we see the hair after you don do finish and the video of your dance. 😌
Abeg dance well oo. But shaa try make you no trend. Nah small thing dey make person trend these days 😂
Make me sef go find where I go dance for one carton of indomie.
Come and tell us oo. How did it go?😂
😂😂😂😂
Eii! Fine girl. 🤭
Make we see the hair naw. 🥹
I haven't even taken any proper picture😃