You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam’s Hangout #81 -”NEPA”View the full contextView the direct parentgoldenproject (67)in Hive Naija • 9 days ago No mind her Bad belle
Her mattwr don tire me i swear
Na why your matter still look like Matthew
🏃🏃🏃🏃
Like your head you no see my post wey i tag you put on sam hangout
Don't mention my head if you don't want me to change it for you o. Be talking like primary school kindergarten high school students
I didn't get your tag notification o. You sure say na my name you put or someone else
Go and recheck maybe na afrobeat you use instead
I don get your weaking point now 🐲😂😂 na me and you na you dey abuse my transformer abi
Lol abegggggy
Shey your transformer gbadun before? Weh uno get light
Gather together, it shall not hold
Holders Nigeria limited ni
Add the P and C to make it PHCN
No need