Another Saturday with no owambe.
It looks like they want to do one party in front of my house, lemme go and prepare my black native with my black fila and black shoes
You are viewing a single comment's thread from:
Another Saturday with no owambe.
It looks like they want to do one party in front of my house, lemme go and prepare my black native with my black fila and black shoes
Which one is black, black, and black... Na burial🖤
No be outfit?
So na only burial dem dey wear black to
That your outfit is suspicious
As how na
As it is
🤣🤣🤣 I de tell you
🤣
You weren't invited Oga 😏
See this one...make I help you collect plate of rice or pounded yam if I dey come?
Long throat 😂😂
I dey wait make them start playing music make I dance enter
😂😂😂
They have started playing music but make I wait small make people gather
Be like say na naming ceremony
Wait for me let me grab my black scarf
Be fast oo
For my end here, nothing de happen. I just de do my house work jehjeh de go.