Sort:  

Shey you see what they are doing.they have turn it to competition something

I tell you.
I no cum understand again.

Which number you be sef😁

Spell your come every well jooo.
I dey number anything where Una gimme

😁😁😁....ohhh come😉
Let's see, you won't mind 37✅
You tried, ya among the first 50

😂
Lemme o

Na so rich people dey do.
🚶

Yes bro

Wow....
Let's see who comes first next week then😁