Sort:  

😂😂😂😂
No be lie.
Na una go fix date, location fit be problem oo

Huhm....
We don't know your schedule, how dare we choose for our teacher.....nope.

😂😂😂😂😂😂
No worry, fix date first I go show.

Huhm....
I really want to believe this o🙄.

Where you located

Oh men of little faith.
Location : Abuja

Eiii🤦
Them Aso Rock people. I greet o.

That's so faraway😞

Aso rock ke
Me wey dey hide for one village like that🙄🙄

Your location is Lagos right?