You are viewing a single comment's thread from:RE: Samās Hangout #84 -āGAS INFLATIONāView the full contextView the direct parentmarsdave (66)in Hive Naija ⢠2 days ago Omo, so true true we still dey enjoy small small for here š. We keep going regardless. It is well grandmama
U don see am naw
U dey buy 1200
I.dey buy 1700
Na una enjoy pass
Make I shush my mouth small š.
All of us just dey face am one way or the other.
Yesš¤