Sort: Ā 
Ā 2 days agoĀ (edited)Ā 

Hahaha where you see reach kid
As gas dey expensive you no go fill am again so anything wey we dey do man must chop

Don't whine us here o...
No allow me loud am, else you fit no see anything wey you buy cum again 😁.

Abi na, man must to chop šŸ˜”

Hahaha 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Am sorry dear abeg no loud am biko

Good of you
Ya safe nowšŸ˜‰

Hahaha 🤣🤣🤣🤣