You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam’s Hangout #81 -”NEPA”View the full contextView the direct parentmathewdaddywah (67)in Hive Naija • 16 days ago Wey your area dey make i replocate
Na Surulere boss man 😎😎
Okay i dey come asap
You better hurry because you are the 57th person 😃
Kadija bring my ghana must go fast fast
As you wan pack the whole Nigerians go surulere, you think say light go reach you use again? 😂
Na better question o. Make our light no get issue o 😃