Nor be only you o, I dey weak once them take light. Light na energy na but NEPA people don't get it. 😭
Transformer wey dey blow every year na countless. I've heard of too many. 😂

Thank God no be only me... The energy go just go down like thick egusi soup weh u comot for fire
Na daddywah be the testifier of that transformer issue