Sort:  

Abeg you all should relocate to Surulere where dem no de take light.

Nawaoo

All these mainland 🤔🤔🤔

It is well

Una leave us for mainland say na island una Wan stay.

Ngwanu... enjoy the sea and beach and we will enjoy the light 😃

Lolz 😂😂

Direct bullet. 😂

You sef check am na 😃