Sort:  

No body should match my shoe ooo

😂😂 wahalaaad
Hope you've not sha polished it

I have ooo

😂 pack it inside your bag then o cos no chilling pills for these roommates o

You are still telling her? Let her be playing there

I'm a good Samaritan

From where dem wan match am. You carry leg Comot for road fes

Hmmmm I dey talk my own na me be the chairlady here today

Yenyenyenyen. If I do nko?Abeg carry leg Comot

Hahaha 🤣🤣🤣🤣 all I no be sey no match me 😜😜😜

Same to you Vaniminnow 😜

What's vaniminow? 😂 Una don sha start wetin Una no fit finish

😂 you no jasi

Vaniminow.i heard that's your new name 😂

Wishing you the very best, vanilla.