You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout #76- “ FUN FACTS”View the full contextView the direct parentzali.bee (55)in Hive Naija • 3 months ago I no dey go anywhere 😂
You dey fear
Why i no go fear. Of all places na forest you suggest.
Who tell you that one ooo
Place wey don become world heritage
Tourist centre
No i will have to decline this invite. Don't worry you go first if you come back we will go together okay.
Ladies first 😉
Not in this case o.