Sort: Β 

I run πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜…
No nah you for dey there πŸ˜‚ make dem beat you wetin no good...
Abeg run any day abeg, e get one quote wey I wan drop now but I don forget am
Something something sheep is better than a dead lion πŸ˜„

Hahaha. Small quote you don forget, I know say lion and sheep dey the quote, but I no go tell you everything

πŸ˜‚πŸ˜‚
You never tell me anyone before ooo

I mentioned lion and sheep na.. This one alone is enough

It's not enough 😩
Complete it